Nigerian Lady Throws Lavish Birthday Party for Her Cat, Sparks Reactions

0

A Nigerian lady has set a new standard by throwing an extravagant birthday party for her cat.

She shared a video of the event on her TikTok page, showcasing a celebration complete with a special cake, food, suya, and drinks.

Cat Birthday Tiktok2

Reactions to the video have been mixed, with many expressing surprise and amusement:

Favvy🎀🖤🏖️: “This one no get watin she won use money do 😂😂😂💔.”

favvy 🍭: “Cat don first me do birthday 😒🥺.”

꧁꧂Pisces ♓️ Baby༄e꧁꧂༄: “I’m doing this for my cat once she complete a year.”

Ally—👄💋: “For my life 😭 I never collect birthday cake 🎂 for my life o 😭.”

J🦋A💋C🫀K🫧I🍓E🍭: “I was expecting Yoo Yoo Yoo I’m kidding 😭😂💔.”

cherrysbeautylounge1: “Lesson learnt next life I go be cat 👏.”

WISDOM🚀🇺🇸: “Cat first my babe do birthday 😂.”

Perry217: “I like as everybody get problem 😂😂.”

Your_Favourite_Ex_: “For this country wey we say things dy expensive Abi na my eye dy pain me ?”

IG: qwim_lily 🥹💕: “The cat know say eh do dis kind birthday?😹.”

BAD BOY🇳🇬🗡️: “country dey spoil una say make I follow cat account, no be lie.”

Baby Rejoice🌹❤️‍🩹🥰❤️🌹🥰🔐: “😩😩 My birthday go reach they go day pour me water😩😩😩 abi make I turn cat😩😩.”

UNKNOWN💔😥: “money wey I dey find for business una use am dey do birthday for cat 😂😂😂.”

PERFECTION🦋: “Hope say na de cat dey that stew 😹😹😹.”

gloss_by_shona: “Una dey mad 😭💔 I never celebrate birthday before nah cat una dey do birthday for I’m so heart broken rn 😭😭😢💔💔.”

Yomide 🥀🦋❤️: “Abeg you need another cat before may ? I Dey find who go celebrate my birthday for me 😂😭😭.”

WATCH VIDEO:

@baddestlizzy2

Follow please @chloe page 🦋🐱 #herlizzy🥹💕🤍

♬ son original – Shay

Leave a Reply