
A housewife who had given out her husband’s car to a pastor from
Enugu State, without her husband’s consent, has caused tension in her
home causing the man of God to return the vehicle.
Here is how a Facebook page, Sapele Oghenek who posted the photos, shared the story on social media;
***************
“Report enter studio say this afternoon nai Mrs Oghenevwede wey
be wife to Blessing,wey dey Krench for India receive phone call from
Pastor Micheal, to come collect her car, wey she use take sow seed to
God.

“Before everybody presence nai Pastor handover the Car keys and
Car papers give Vwede,wey gladly collect the Keys and papers, then
drive deir motor go House.
“We dey call on all aggrieved individuals to accept peace. The
Church members nor happy for the way and manner Vwede take handle this
matter, as dem come dey shout on her, say make she nor come the Church
again.
“Na pictures of Oghenevwede and pastor mike dey attached to this update.”

